Na DJS WEY DEY TRY WE GO CARRY FOR PARTY 🎈 NOR BE KPALASA DJS WEY DEY USE THEIR PROBLEM DEY DISTURB FOR FB. A BAD WORK MAN ALWAYS COMPLAIN OF TOOLS 🛠. FRANCE 🇫🇷 DJS WE THE ARTIST HERE LOVE ❤️ U ALL. AND OTHER COUNTRY DJS WEY I ADD JOIN. JUST NO SAY U SELF TOO CORRECT.
DJ STILL DEY BLOW PASS ARTIST OH. U WEY DEY COMPLAIN GO FEATURE OLAMIDE PUT FOR UR CHANNEL. MAYBE U GO BLOW. ABEG IF U NOR SEE UR PICX HERE AND U BELIEVE URSELF PLS START TO DEY SHOW URSELF MAKE WE FOR NO U WELL WELL. BUT FOR THE ONCE WEY DEY MAKE MOUTH 👄
I GO LEARN MC FROM Comedian AY Winter so that I go dey fire 🔥 una well well bcos is getting too much. Na them nor get better instrument na them dey talk pass. We France 🇫🇷 artist are ok with our DJs stop saying EU ARTIST talk about ur country or city.
Many cant even differentiate between EU AND THEIR COUNTRY SELF. ABEG MAKE I SLEEP. ARTIST GO DEY FEAR TO TALK BCOS THEM THINK 🤔 SAY DEM NOR FIT BLOW WITHOUT DJS. CHAOOOOO.
No comments:
Post a Comment