Saturday, 16 January 2021

EU Entertainers... don't you think CoronaVirus is also a blessing in disguise? EU star Bcross asks?? Read it all on Tafia world.

 



EU Entertainers... don't you think CoronaVirus is also a blessing in disguise? If not for Corona, some useless promoters & djs for no send us o. Na naija Artistes wey dem go bring come collect all our money dem go dey plan now. 


Can anyone still tell me at this point that EU Entertainers are not trying? If yes, let me refer you to some great personalities trying everyday to do better than their counterparts.


Eg... #TeddyZiggy, #Ashloweezy, #TwoTigers, #KellyFresh, #Naxis, #Gmoney, #Akpos, #Eray, #Jaysing, #KingObas, #DonVs, #Bdra, #FrankeyzBurna, #McBbk, #McPharoah, #Abjos, #DjWytee, #DjFaith, #DjBlaze, #Shortdog, #DjLighter, #DjTops, #Tip etc...


And some of our Veterans/Legends still keeping it real like, #SpiceVision, #Manfesto, #DjRandy, #DjBudete, #DjMarshal, #DjEfex, #DjNero, #Dj2Miles and so many..


The few people I mentioned above, please check their crafts online, and tell me what again. Is it quality sounds? Clean Video clips? 


So the ball is in our court. This is the time to dominate the industry. It's time to patronize ourselves. Some people forming they love us now, never did. It's because of the Pandemic. This is our only chance to take over. And we're doing that perfectly at the moment. 


As soon as the Pandemic is over, some people will show their real face again. Remember, I don't have friends because I don't pretend. We all can't be the same. I say things the way they're. 



EU Entertainers.. please don't give them space again. Remember, they never believed in us. All they do is pay 10k euros to bring Artistes from naija, and made us their slaves. Made us beg to perform. Together, we have to say no. We can also be like them if they join us for real. 


The change we seek for is now. Let us build our industry. And if you think say this post na you I dey talk to, fvck you in Advance. I'm Bcross.

Tuesday, 5 January 2021

The Two Tijgers just raised the bar, with the trailer of their new song “More money” dropping on the 9th of January 2021 watch video here

 Its no news that EU is growing up and the entertainment industry is taken shape, with super stars coming out with dope videos.


This video called more money is from EU based super stars Two Tijers this video is one of a kind and it cost a whopping sum of money.


When pressed to tell us how much they think they spent on the whole project they laugh it off.


They told Tafia world that is just a pet project and that they have other bigger jobs coming soon and they are here yo change the game.


We look forward to catching up with them 



Monday, 4 January 2021

The complete lyrics from the most awaited song of 2021 From the kings Two Tijgers More money dropping soon. (More money)’’ Lyris

 


The complete lyrics from the most awaited song of 2021 

From the kings Two Tijgers More money dropping soon.

(More money)’’ Lyris 


CHORUS

When money no dey for hand oh

Wetin I go do

My body no fit comport oh

Yemu the gbedu

When money no dey for hand oh

Wetin I go do

My money I must to collect oh

Yemu the gbedu


More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money ahh eh

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money

Olisa yemu more money

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money ahh eh

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money Amen


VERSE 1

Bad as e bad oh

Me I no lazy oh eh eh

Oluwa bless me oh 

cus we must to chop oh eh eh

Abi them no know

Make them talk talk oh

Olisa doh doh doh 

No let me fall oh eh eh

are do man do man do man do body oh eh

When you get who you help oh

You send no body oh

A do man do man do man do body oh eh eh eh

Shey you dey wait make I fall down 

Now you come my party oh eh eh eh


REPEAT CHORUS 

When money no dey for hand oh

Wetin I go do

My body no fit comport oh

Yemu the gbedu

When money no dey for hand oh

Wetin I go do

My money I must to collect oh

Yemu the gbedu


More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money ahh eh

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money

Olisa yemu more money

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money ahh eh

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money Amen


BRIDGE

Olisa doh doh doh olisa doh

Olisa doh doh doh olisa doh


VERSE 2

What you looking for eh

Everything is sure

Baby come and chop oh

Jungle don mature

Me I no be caricature

10 billion na at all at all

Ehhh omonge oya kill them all

Let them know say u no dey dull

Ehh no be caricature 

Money sweet oh them wan to chop

Let them know say we know dey dull

10 billion na at all at all eh eh eh


REPEAT CHORUS

When money no dey for hand oh

Wetin I go do

My body no fit comport oh

Yemu the gbedu

When money no dey for hand oh

Wetin I go do

I throwaway non be for mouth  oh

Yemu the gbedu


More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money ahh eh

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money

Olisa yemu more money

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money ahh eh

More money ahhh

More money ehhh

More money hmmm

More money Amen